i
Sangbuis! Suaen! Zuan! Luuubu!
I serve you like my head no dey
So you pay me like money no dey
Paa like money no dey you.
I love you like my head no dey
Wey you dawg me like courtesy no dey
Paa like courtesy no dey your family blood.
I respect you like my head no dey
Den you treat me like manners no dey
Paa like manners no dey you.
Sangbuis! Suaen! Szui! Buuuluu!
ii
Your skin barb you like you no get family.
Abi, you naa talk
Say your family diz you,
Say dem no like your matter den tins
Natin know say sake of your life nko
Abi, like me too I for treat you like your family some
Wey I pity you peh
Hin top you figure say I be dong-gong.
Your family. Abi dem be right.
Sake of I look your morbor noh,
You mon dupe me for top.
Kweh! Zuulu! Buulu. Azui.
iii
And you.
Inter Zimbabwe-Ghana most beautiful gerl
Walkings: one in town
Eyes and forehead: tourist attraction
You beautiful give your beholder peh, den no bro else
Wey me, I no mind.
Natin know say your face saaf fine pass your character
Wey dat one saaf be family asset give you:
Zulu beauty plus character.
But na I fool
I figure say as you dey so noh, you go stay one man
Say you go dey give me alone.
Your Zulu beauty saaf, wey your matters dey so,
Abi God know wey E make your face so
Wey you sarng fat den lazy join am
Na me, I no mind.
But you no talk me say your family get monies?
Natin know say your uncle nya buy Sanya motorbike pe
That be all.
Suihn. Piiiinngh. Twchear. Korh.
iv
But dem all no pain me like dat one:
Atadi Komi Korkuvi too!
I shock-shock saaf. He too see my face Jhorhn!
Me, I see you wey I respect you-aa
Natin know say you figure say
I know say you no be person wey dem for respect
Say like I mon treat you like nemibeku
Wey I handle you like emperor: my crime.
So you wonder if I craze
Or e be say I fool
The respect plenty pass your level
So you figure say I fool.
Wey you treat me so.
I no bore.
v
So that is how the world works
In our immediate environs our shock lurks
To be betrayed by a social contact, a thing that irks
But that is how the world works.
So, I no bore yet! Just thinking on my quirks!