Close Menu
  • Collabs
  • Dialogue
  • Ghanaian English
  • Short Story
    • Fiction
    • Nonfiction
    • Poem
    • Science Fiction
    • Series
  • News
  • Pidgin
  • Shundayspeare
  • Solo
  • Standard English
Facebook X (Twitter) Instagram
Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
Willy Tuadzra
Subscribe Now
HOT TOPICS
  • Collabs
  • Dialogue
  • Ghanaian English
  • Short Story
    • Fiction
    • Nonfiction
    • Poem
    • Science Fiction
    • Series
  • News
  • Pidgin
  • Shundayspeare
  • Solo
  • Standard English
Willy Tuadzra
Home»Pidgin»Hana de Great
Pidgin

Hana de Great

William Adjei-TuadzraBy William Adjei-TuadzraDecember 21, 2024Updated:February 11, 2025No Comments2 Mins Read6 Views
Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email WhatsApp
Share
Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email WhatsApp Copy Link

APRIL 17, 2017

Hana be horse, beautiful horse, now a mare

Ebe Sika wey dem dey bell am

Dat be de time wey she be baby horse, foal.

Dat time, hin master, de white man perh,

Wey fit dey ride am.

 

Now, she grow; she claim hin body

She get hin own stable

Ebe dat day wey dey name am

Hana de Great, some too fit bell am Great Hana,

But de name wey she dey check paaa be

Hana-G.

Ebe malapropism

Wey e sarng be personification give de metaphor

You mon sabi

Say  Hana-G be morda for many.

 

Hmmm, dem no dey talk-ooo,

Dem say dem no dey talk,

But me dier, e be ma pidgin wey adey speak

Ano dey search trouble, but ano dey dodge truf too.

Hana-G be beautiful horse, kaama!

De star for hin peers

She be de standard give him siblings before-before

Amean say from de very beginning.

 

But you see, no be say adey fraid talk-oo

Hmmm, make I whisper am give you alone.

More riders wey dey ride Hana-G noh,

Dem be monkeys, abi you know dat film

But dis one no be film!

Forest monkeys, savannah monkeys:

One perh no correct for dema inside.

Why Hana-G go dey huorng for dis time?

Wey she dey owe too-oo.

 

Wene horse get tins pas wana Hana-G?

De stable inside she dey sarf,

Check de sides den de ground say you no go spy gold,

Bauxite, diamond den tins?

Wey de sunshine too-erh?

De stable dey near sea den lakes den rivers

But Hana-G pikings, horse pikings dey terst.

Aaaba!

 

Check Hana-G hin children dema inside

One sarf chop world horses dema Class-P before

One sarf fit calculate how horses go fit jump

Go de air inside wey dem go land correct-correct.

E get de formula.

Pshhhhhh. No put me for trouble-oo.

As for Sports?

Make you no talk.

Ano dey  yorb you people-ooo.

But Hana-G now dey look dirty, haggard den cadaverous kraa

Hana-G grow wey  she mon dey rest now

She be 60-plus.

But de riders wey dey ride am noh,….

You want make a talk again?

Some dema behaviour pass monkey

Wey dey trow-trow money.

 

Oh! Mother Hana-G Horse

God has indeed blessed you

Blessed are you among horses.

Share. Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Email
William Adjei-Tuadzra

Welcome to my corner of stories, insights, and creative musings. I’m a writer who weaves narratives in both standard English and pidgin, capturing the essence of life’s everyday moments and the complexity of human experiences. My passion lies in blending sociolinguistics, culture, and creativity to tell stories that resonate. Whether it’s through blogging, videography, or a touch of literary flair, I aim to connect with readers, spark conversations, and explore new perspectives. When I’m not writing, you’ll find me behind the camera, shaping visual stories, or reflecting on the power of words to inspire and transform or tutoring. Join me on this journey as I share my world—one story at a time.

Related Posts

Poem

A sanctimonious carabinieri holiness-1

December 21, 2024
Pidgin

LIKE WHY YOU MON BORE?

December 21, 2024
Pidgin

I No Bore Yet

December 21, 2024
Pidgin

TILAPIA PURGATIVE

December 21, 2024
Standard English

AGBELITIME LOVE

December 21, 2024
Solo

Clash of the Titans

December 21, 2024
Add A Comment
Leave A Reply Cancel Reply

Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
Copyright © 2025 Willy Tuadzra.All rights Reserved

Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.